Dis award-winning bodybuilder na child bride bifor wen she be 14.


Dem marry Roya Karimi off at di age of 14 and she born at di age of 15 for Afghanistan, but she don become one of Europe top bodybuilders.


Now wey she dey for di bodybuilding World Championships, her life story na about fighting against

restrictive traditions.


Roya don rebuild her identity and she dey inspire

women wey still dey face widespread restrictions.


 

Comments

Popular posts from this blog

Fulani Gunmen Attack Travellers Along Okene Road, Several Shot and Kidnapped

Relief in Kogi: Nigerian Army Records Major Success Against Bandits in Lokoja

The longest-serving man, Sammie Robinson, Jr., was in prison for over 40 years.